lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ransom - owuraku sleeek

Loading...

[intro]

sleeek

yeah yeah

[verse 1]

i send am text she no open am for insta

won feeli mea m3 eny3 me basa

et) debia na fi wo ni wo kasa

s3 nea wo b) mi din girl i go fit honour you

it be for life

so mi wan dey in your dream

my mon ami

i no dey like what you dey do

you no dey see
you no dey see what i dey see

me i believe

i say you be the only one

i never see

[hook]

my girl she dey hold me for ransom

bad girl wey dey hold me for ransom mmmm

)se say na me wey she want

na me wey shе want

she never go fit movе on

one day we go pull up inna phantom

and all the boys dem go see say we dey drive some mmmm

)si na me wey she want
na me wey she want

she never go fit move on

yeah yeah

[verse 2]

when you put on your dirty mode yeah

it dey fit messop my memory oh yeah

i no go fit to let you know say

say what you do me be antidote yeah

[refrain]

when you put on your dirty mode yeah

it dey fit messop my memory oh yeah

i no go fit to let you know say

say what you do me be antidote yeah
[bridge] 2x

wine your body like d)k)d)

wine your body like d)k)d)

tell dem n~ggas say mokon)

mokon)

you be mokon) ey

[pre~chorus]

so mi wan dey in your dream

my mon ami

i no dey like what you dey do

you no dey see

you no dey see what i dey see

me i believe

i say you be the only one

i never see

[hook]

my girl she dey hold me for ransom

bad girl wey dey hold me for ransom mmmm

)se say na me wey she want

na me wey she want

she never go fit move on

one day we go pull up inna phantom

and all the boys dem go see say we dey drive some mmmm

)si na me wey she want

na me wey she want

she never go fit move on

yeah

[bridge] 3x

whine your body like d)

i say whine like d)k)d)

baby girl whine your body like d)

i say whine like d)k)d)k)

mmmmmm

mmm yeah yeah

[pre ~ chorus]

so mi wan dey in your dreams

my mon ami

i no dey like what you dey do

you no dey see

you no dey see what i dey see

me i believe

[outro] 8x

she say i be only wey she never see


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...