lirik lagu rankieberry - my favorite woman
~~~
[verse 1]
first day that i meet the girl so beautiful
she be my favorite woman
i nor go leave am for another man oo
she dey give me joy
she dey give me peace
i nor fit leave am, please
[chorus]
please don’t leave, it’s gonna be okay one day
please don’t leave, it’s gonna be okay one day
i dey pray to god just to give her to me oo
i dey pray to god, make wahala no come
i dey pray to god, makе she stay for me oo
i dey pray to god, dеy for me oo
[verse 2]
she be the one wey dey give me joy
she be the one wey dey make me happy
she be my favorite woman
i nor fit leave am for another man
~[chorus]~
my angelina, angelina, angelina eh oo
my angelina, angelina, angelina
i nor fit leave you, never
make you tell your mama and your father
you my special one
you are my original one
you’re my favorite woman
i nor fit leave you for another one
[verse 3]
any time you show face, na so i go dey okay
any time i see you, i go full of joy
oh my girl, i need you in my life all day
oh my girl, i need you in
my life every day
[bridge]
oh angelina, angelina, angelina
na you wey dey give me joy
angelina, angelina eh
angelina, na you wey dey give me joy oo
[verse 4]
every girl badder, but you badder than them
every girl harder, but you harder than them
you have a nice heart
you be my woman
i nor fit leave you runna
[chorus]
i go make you dey okay
i go help you free your pain
i go dey for you all day
oh my angelina, angelina
na you wey dey give me joy all day
[outro]
you are better, you be my lover
i nor go use you play
you are my woman
i go take you normal
international, we go fly international
ok, are you alright?
ok, oh my bae
ok, oh my woman
i go dey by your side
angelina, angelina, angelina
first day that i saw this girl
she make me feel so joy
i swear i will never leave
i go dey by your side
all day of my life
you are my girl
you are my wife
my personal woman
i love you
you are so good, so true
so nice
oh my baby, i go dey for you
no other
~~~
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu melissa errico - listen here
- lirik lagu vũ. (r&b) - hành tinh song song, pt. 2
- lirik lagu jaundoce & producerreal - out of town
- lirik lagu banda xeiro verde - beijo bom
- lirik lagu jerry spaggiari - 100k notti
- lirik lagu jerry reed - detroit city
- lirik lagu hidro - mil alfileres
- lirik lagu ctrl crash - need you
- lirik lagu firebird - end of the day
- lirik lagu brahman - idgafsmd