lirik lagu rad boy - lambo
verse one
i shine bright like a diamond
adikwam stubborn
shey we dey worry dem
from naija to london
mo ti jogo
every day we shayo to k!ll pressure
we no dey tension. ye ye
hook
yawa dey! yawa dey!
but we still dey concentrate
no holiday for where we dey
we dey find money
yawa dey! yawa dey!
but we still dey concentrate
no holiday for where we dey
plenty money
chorus
have you ever seen me when i’m moving
lambo lambo
every day of my life i’m steady speeding
lambo lambo
i no come lagos to come watch movie
lambo lambo
i’m on the road i’m never snoozing
lambo lambo
lambo lambo
move like lambo lambo
lambo lambo
speed like lambo lambo
lambo lambo
move like lambo lambo
lambo lambo
speed like lambo lambo
verse two
high life, no sleep, we outside
got million dollar deals, we no dey waste time
always speeding on god
and if i pull up with my gee’s, you go love the money convoy
high fashion, lifestyle, raman jago
steady balling, diego armando
only life we dey live
make money, blow trees put our city for the map o
hook
yawa dey, yawa dey
but we still dey concentrate
no holiday for where we dey
we dey find money
yawa dey, yawa dey
but we still dey concentrate
no holiday for where we dey
plenty money
chorus
have you ever seen me, when i’m moving
lambo lambo
every day of my life, i’m steady speeding
lambo lambo
i no come lagos, to come watch movie
lambo lambo
i’m on the road, i’m never snoozing
lambo lambo
have you ever seen me, when i’m moving
lambo lambo
every day of my life, i’m steady speeding
lambo lambo
i no come lagos, to come watch movie
lambo lambo
i’m on the road, i’m never snoozing
lambo lambo
lambo lambo
move like lambo lambo
lambo lambo
speed like lambo lambo
lambo lambo
move like lambo lambo
lambo lambo
speed like lambo lambo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ner zuy - history
- lirik lagu 岩崎宏美 (hiromi iwasaki) - kiss again
- lirik lagu magdalena bay - tunnel vision
- lirik lagu trần tâm - mùa thu lạc loài
- lirik lagu red hot chili peppers - nobody weird like me (live)
- lirik lagu francis garcia - the joker
- lirik lagu thurston moore - sans limites (feat. laetitia sadier)
- lirik lagu apachesos - silverraybans
- lirik lagu müslüm gürses - ben insan değil miyim
- lirik lagu william billings - who is this that cometh from edom?