lirik lagu qing madi - damn it all
[intro]
(higo)
yea~ah
[chorus]
if you let a man come close, one time
e wan drag e ya whole quarter
if you let a man come close, one time
he fi’ wan drag e your own quarter
if you let a rubber band long, one time
it’s gon come back to hurt, hurt ya
if you let a man come close, one time
e wan drag e your own, own
[verse 1]
damn all of the times wey i dey play mr nice guy
damn all of the times wey i been dey (show you love ah)
man, i’m addicted to deceiving all my rivals
jam on ah repеat and i’m eating from my chorus
first off, you no be my guy
first off, you werе a fan and i like that
first off, i’m not the one when i talk back
when i bring you calamity, you go run go back
[pre~chorus]
say madi don show, oh no oh
hop in my yacht while you row row row
if me nah talk, dem ah play nice oh
if she con follow person, ororo, oh na
[chorus]
if you let a man come close, one time
e wan drag e ya whole quarter
if you let a man come close, one time
he fi’ wan drag e your own quarter
if you let a rubber band long, one time
it’s gon come back to hurt, hurt ya
if you let a man come close, one time
e wan drag e your own, own
if you let a man come close
if you let a man come close, ah~ha~ha
if you let a man go
if you let him come close
oh~ou~oh~ah~ah~ah~ooou
oh~oh~oh~oh~ou~ohhh~ah~ah~ah
if you let a man go
if you let him come close
[refrain]
damn all of the times wey i dey play mr nice guy
damn all of the times wey i been dey (show you love ah)
man, i’m addicted to deceiving all my rivals
jam on ah repeat and i’m eating from my chorus
first off, you no be my guy
first off, you were a fan and i like that
first off, i’m not the one when i talk back
when i bring you calamity, you go run go back
[pre~chorus]
say madi don show, oh no oh
hop in my yacht while you row row row
if me nah talk, dem ah play nice oh
if she con follow person, ororo, oh na
[outro]
if you let a man come close
if you let a man come close, oh nah
if you let a rubber band loose, oh nah
oh nah, oh~oh~oh, oh nah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu illy - all about that
- lirik lagu iseedragonfly - same
- lirik lagu matt berry - canada dry
- lirik lagu samey - boh vie
- lirik lagu june takateru - borderline
- lirik lagu bandgang biggs & bandgang javar - free biggs
- lirik lagu yvng mxlly - t4k3myh34rt
- lirik lagu тысяча лиц (tysyacha lits) - улыбка (smile)
- lirik lagu the kiffness x oh long johnson 2,0 - hold my fur (talking cat song)
- lirik lagu richard ankri - mon lou la nuit descend tu es à moi je t'aime