lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu psyfa - my time

Loading...

mmm mmm
yeaaa
call me maya
call me maya
ohhh naaaa
(perry you bad)
mmm mmm
yea

as i no get raba dem bin no love me
boys are working
when i go rock agbada tell my brother make we go balling
sapa no work
man must work before e chop
sapa no work
man must work before e chop

tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
igaamazinaa
oluwa gwam gwam gwam
gwam gwam gwam when my time go come?
like when e go sup? achoom ibu mumcy na porsche
so my doings no na blog anom lowkey ka dosh
errr

i paid dues now i’m getting returns
don’t be jealous gaa bulia ma isi noo pot
abum a miracle child pure son of god
anyi analugo the rich and then we feeding the poor

gbapu ur watch imano anyinwa naku
errrr sure sure imano anyinwa na aku
mmanwu anyi naga… onye enenanya nazu
errr maka ndu gi oo onye enena anya na
azu
anyi di wuu onye malu aka ga afu
errr onye malu aka ga afu
dem been look down on the boy fa amaro ife echi ga abu
errr so chukwu ma ife echi ga abu
(we go there)

tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
i be waiting for my time
so many pressure
too many questions
i no fit to answer
why u wan dey bother
u no fit dull my shine
if u de look me down
you no fit de for up
can someone hear me
come and take me
i no you up there
come save me
cause it seems intentional
don let them break me
make them no go laugh me
say i don fall again

nwanne nga agbachazi mbo wee gbala aka
nga arapuzi settle dealer ma ngolu afia
iga amazi odi ife boys fulu wee chaba anya
oluwa gozienu boys melu anyi salaka
only thing wey matter bu money matter
cos achorom ina afu my mother ka ona ebe akwa
biko gozienu nwa guy kayi naluzie aka
egbugom ikpele na ayo gi my holy father
cos if i no make this money oluwa you know say e no go good for me
and if i get plenty money o, you know say everybody go gumbody
na you wey go do for me o, wetin nobody go fit to do for me
i put all hope on you o baba cos na you wey go run am for me baba

tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come
tell me when
tell me when
tell me when my time go come


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...