lirik lagu princess wonda - slow whine
[intro]
oh, no yeah
oh~oh~oh
(l~lister boss)
yeah
[verse 1]
i no fit talk oo, i no fit shout
i no fit calculate and i no fit count
na me come be the one dem dey talk about
everything we~, everything we~
follow my lead oo, follow me go
ogbeni jubilate, wa bami jo
we don dey elevate, k!lling the show
we go let dem know, let dem know, let dem know
[pre~chorus]
and we go enter the place
scatter the place, scatter thе area
we no dey look uchе face
mash up the place, give dem malaria
and we go enter the place
scatter the place, scatter the area
we no dey look uche face
mash up the place, give dem malaria
[chorus]
one time for the gbedu, one time
two time for my people wey turn up
slow whine, body banging, body banging
show am, show am
one time for the gbedu, one time
two time for my people wey turn up
slow whine, body banging, body banging
show am, show am
[verse 2]
oya wole, wole, wole wa, wole wa wa o
for this party, you fit soji enter oo
shebi you dey feel the instrumental
gbedu on point, dey mek me mental
wahala go dey for who no concur
palava go dey if you no concur
moni moni, mek we jaye today
come take am gbe, gbe, gbe
[pre~chorus]
and we go enter the place
scatter the place, scatter the area
we no dey look uche face
mash up the place, give dem malaria
and we go enter the place
scatter the place, scatter the area
we no dey look uche face
mash up the place, give dem malaria
[chorus]
one time for the gbedu, one time
two time for my people wey turn up
slow whine, body banging, body banging
show am, show am
one time for the gbedu, one time
two time for my people wey turn up
slow whine, body banging, body banging
show am, show am
[chorus]
one time for my people, one time
two time for my people wey turn up
slow whine, body banging, body banging
show am, show am
one time, one time
two time for my people wey turn up
slow whine, body banging, body banging
show am, eh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 宇多田ヒカル (hikaru utada) - here and there and back again
- lirik lagu lower definition - aphasia
- lirik lagu çelik - every 6 to 6
- lirik lagu pia baris - picket fence
- lirik lagu aria martelle - nasze lato
- lirik lagu l0k1 - 15mila
- lirik lagu moha mmz - blue monday
- lirik lagu gpp - buzz down
- lirik lagu one11 - rumors
- lirik lagu doomee - не буду врать (snippet 17.01.2026)*