
lirik lagu prince o - drowning
yeah
i’m drowning
i’m drowning in your love..love
your love…your love
intro
princeo need yaaaaaa
princeo need ya
bigidi bang bigidi bang bang
you already know yh
verse (princeo)
if e no be you
then i no love o
baby girl gimme one chance
you are the one that i want o (yh)
you are the one that i need o ( need o…need o)
if e no be you then i no do again
as long as e go sure me (sure me )
make i show you (show you )
true love
pre~chorus
cause i dey see am for your eye
you dey want me no dey lie
i dey see am for your body
you go do mе dutty dutty ( woa uh)
cause i dey see am for your eyе
you dey want me no dey lie
i dey see am for your body
you go do me dutty dutty( woa uh)
chorus
cause i’m drowning
drowning
drowning in love
and i’m falling
falling
falling in love
causing i’m drowning
drowning
drowning in love
and i’m falling
falling
falling in love (oh no)
i’m falling in love o
oh no
inlove o
oh no
inlove o
oh no
verse ( zichy)
zichy
lomo no
i don’t care
i don’t care if you don’t love me back (oh)
i dey here
for you….for you
(for you….baby)
anything wen you want i buy
gucci…ferragamo
girl i buy for you
and you know girl i can die for you (you uh woa…)
if e no be girl i no love o
if e no be you girl i no do again
i know that you use me dey play games
for your love (baby o)
pre~chorus
cause i dey see am for your eye
you dey want me no dey lie
i dey see am for your body
you go do me dutty dutty (woa uh)
cause i dey see am for your eye
you dey want me no dey lie
i dey see am for your body
you go do me dutty dutty (woa uh…)
chorus
cause i’m drowning
drowning
drowning in love
and i’m falling
falling
falling in love
cause i’m drowning
drowning
drowning in love
and i’m falling
falling
falling in love (oh no)
i’m falling in love o
oh no
in love o
oh no
in love o
oh no…
zichy lo mo no…..
de gem
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu diergo - pandemonium
- lirik lagu hungrysoundman - clean lasagne sheets
- lirik lagu samia - pool - bartees strange version
- lirik lagu the big steal - evan williams nights
- lirik lagu jon mccartie - how did we get here
- lirik lagu jack joensson - first kiss
- lirik lagu sonny fodera - never lies
- lirik lagu mark wolf - is everything okay
- lirik lagu furby - blue (da ba dee)
- lirik lagu marvasi - vite altrui