lirik lagu priesst - akonuche
[intro]
ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see
na you go choose
[verse 1]
i go cut my coat oversize this year
i no waka reach here just to waka reach here
and if the tables no turn me i go change chair
wetin dem go talk, i don’t care
god dey my side, i no fear
[chorus]
i go waka with akonuche
pass ebuka, i stubborn (stubborn, stubborn, stubborn)
leave shame for back like bumbum
from abuja to london
this year dem go know say i don come
[verse 2]
smart work, no be agidi (gidi)
las vegas, no be lasgidi (lasgidi)
this song sharp ko dizzy (dizzy)
if na useless waka, mó busy (mó busy)
i don wicked now, ṣo ti ri n si? (ṣo ri n si?)
peoplе bad, na the reason (reason)
sincе 2015 i’ve been singing (agba singing)
you sef try if e easy (easy)
e go xup like dream when you sleep, i swear to god almighty
popsi go show in a brand new truck with my mummy in a gac
before i find wetin i see, my mouth no fit talk wetin i see
from this year talk to me nicely
[?] supremacy
[chorus]
go ask ebuka, i stubborn
leave shame for back like bumbum
from abuja to london
this year dem go know say i don come
pass ebuka, i stubborn (stubborn, stubborn, stubborn)
leave shame put for back like bumbum
from lagidi to london, eehn
this year dem go know say we don come
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu göko2 - eski izleri*
- lirik lagu weirs - i want to die easy
- lirik lagu spermatokanata - peritomh
- lirik lagu ogdjmoon - shadows meet
- lirik lagu nocaution - think about it...
- lirik lagu daluka - totem heads
- lirik lagu drey viloria - mythical
- lirik lagu xanax dose & molodoymanaga - бпла
- lirik lagu dooks mw - ukhale waine
- lirik lagu 818astroboi - juvia