lirik lagu prettyboy d-o - 1996
[intro]
rest in pieces to all my enemies and opposition
even in isolation, man a caking, that’s determination
iron will!
all blessings to the most high!
[verse]
say in lagos na everyday grind grind
cos the streets no dey celebrate valentine
i was alone on the road, it felt like quarantine
like a river the way the water falling from my eye
you know say as this hustle here spoil
on these streets why n0body wanna employ
many things wey me do but me no get choicе
paid the price for this life, go chеck my invoice
but they wanna tell us crime no pay
when we getting nothing from the government
in fact they the reason why the money no dey
yet dem dey tell us say that no crime no pay
my mumu done finish brother
my mumu done finish abeg
my mumu done finish forever
my mumu done finish abeg
this one no be 1993
this one no be 1996
is it abacha that is seating on the seat?
so tell me why it feel like 1996?
this one no be 1993
this one no be 1996
is it abacha that is seating on the seat
so tell me why it feel like 1996?
me i no be fela anikulapo
but i ain’t rolling ever anymore
me i no be fela anikulapo
respect!
but me i cannot take it anymore
respect!
na maureen chi igwebe wey born me
me i no be anikulapo
respect!
i ain’t rolling over anymore
respect!
me not keeping quiet anymore!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu seventeenloaded - netflix
- lirik lagu briza - nakigoe
- lirik lagu chrisler - seductive nightmare (feat. abril)
- lirik lagu y2 - lil nas y
- lirik lagu elmnt - 99 lives
- lirik lagu believe it, it's easy - all about the groove
- lirik lagu delić - no descansa
- lirik lagu hideyoshi - heartless
- lirik lagu my brother's keeper - don't give your heart to a rambler
- lirik lagu unofficialboyy (언오피셜보이) - ackermann