lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pray - aydtboi

Loading...

mummy pray for me cause me i don sin
my life come dey be like e no get meaning
all my n~ggas come, dem come dey leave me
chaii, i need a change of story
cause me i dey worried
mummy pray for me cause me i don sin
my life come dey be like e no get meaning
all my n~ggas come, dem come dey leave me
chaii, i need a change of story
causе me i dey worried

so gimmе dat, so gimme dat
so gimme dat phone may i call you
anytime wey i call e no go through
which kain love but i don’t know you
everything, everything come true
every dream come
when did i say i no love you

mummy pray for me cause me i don sin
my life come dey be like e no get meaning
all my n~ggas come, dem come dey leave me
chaii, i need a change of story
cause me i dey worried


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...