
lirik lagu plaboy jyke - ohemaa
baby got ma number blacklisted
but i no go ask you questions gal
omo no be me wey teach you sense
but today you don dey push me there
omo wetin wey no dey concern me i no talk
uh
i’ve been waiting for long
for long
i no bore
no be you wey opt for
ohemaa hemaa hemaa
what you do me badder
but i cannot never cry
playman never shy
ohemaa hemaa hemaa
what you do me badder
but i cannot never cry
playman never shy
oooo
put your body down be like magician
don dey disturb for insta
e don turn fashionista
make i craze for her picture
shoddy wey do me corny oo
na ein dey follow me dey talk for ma handle
text me for insta%
i don dey fear for ma nika %
i go dey jakpa jantis %
make e tear for ma trouser %
buh sometimes i dey sheda %
big man like me %
putti head for her breast ah%
then i go tell her i love her %
love her aaaaa%
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
baby got my number blacklisted %
but i no go ask you questions gal %
omo no be me wey teach you sense %
but today you don dey push me there %
omo wetin wey no dey concern me i no talk %
uh%
i’ve been waiting for long %
for long %
i no bore %
no be you wey opt for %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
ohemaa hemaa hemaa%
what you do me badder %
but i cannot never cry %
playman never shy %
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu malgani - lafindestemps
- lirik lagu samurai (rou) & el nino - în dreapta mea
- lirik lagu porcupine tree - voyage 34 (nag's head 4/12/93)
- lirik lagu فيروز أركان - makhdoua - مخدوعة - fayrouz arkan
- lirik lagu savanna leigh - cut to the chase
- lirik lagu glomi - old as we can
- lirik lagu lover - чикса (chicks)
- lirik lagu d'flow aka la maldad - corro solo
- lirik lagu lerado khalil - hindsight
- lirik lagu aaron ifill - the one