lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pitakhing - red light

Loading...

intro:
na wetin man no face for this nigeria
na wetin man no face for this nigeria
na wetin man no face for this nigeria
for this nigeria
for this nigeria

verse 1:
i don write am
i wan sing am
as i read am
i delete am
see me eye now
e don red and
na only you fit to clean am
everything dem wan talk we don hear
tell dem make dem go kpai we no care
make dem try na dem go disappear
tell dem say na we cover the еarth

free my mind dem
we no do wrong oo
free my mind dem
na wеtin we get you wan tiff
free my mind dem
we no do wrong oo
free my mind dem
na wetin we get you wan tiff
chorus:
na wetin man no face for this nigeria
everything na red light
na wetin man no face for this nigeria
dem put us all for red light
na wetin man no face for this nigeria
everything na red light
dem put us all for red light
while dem people dey for green light

verse 2:
water comot o
many tins i don see
oh no many tins i don hear
dem say everything dem wan fix
while dem still dey chill for island
government wey no geti office
carry power from the public
call the boys and call the police
everybody na official

can’t k!ll
i can’t k!ll my
i can’t k!ll
i can’t k!ll myself
can’t k!ll
i can’t k!ll my
i can’t k!ll
i can’t k!ll myself
can’t k!ll
i can’t k!ll my
i can’t k!ll
i can’t k!ll myself
can’t k!ll
i can’t k!ll my
i can’t k!ll
i can’t k!ll myself
chorus:
na wetin man no face for this nigeria
everything na red light
na wetin man no face for this nigeria
dem put us all for red light
na wetin man no face for this nigeria
everything na red light
dem put us all for red light
while dem people dey for green light

free my mind dem
we no do wrong oo
free my mind dem
na wetin we get you wan tiff
free my mind dem
we no do wrong oo
free my mind dem
na wetin we get you wan tiff


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...