lirik lagu phyno - nwayo nwayo
since morning i never see chow
no wahala gobe gobe ah
kedu ife nmadu ji isi kote o
show me the way no dey give fish
if u be judas no dey give me kiss
dey on my own make i have my peace
nwayo nwayo ka eji eli ife…
big money slow to enter
but raba quick dey leave o
mana nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o
today oluwa go remember you
nwayo nwayo
echi di ime o
kpelum ekpele
ahhhhaahhh
okwa ibili kam bili
okwa iribe ma eribe
imaka na ife erike o
kpelum ekpele o
okwa ibili kam bili o
odili nwoke dili nwanyi nma o
okwa ikuba ma aku ba o
everyday i dey on the road to find my own
i must hustle for my own
enu uwa bu turn by turn
i can’t wait to find my own
i got a dollar and a dream
pray make my tomorrow blessing no dey sieze
and every hustler wanna make the cheese
dem go tell you say it is what it is
forget where i dey i know where i dey go
carry am for my head n0body i dey owe
shey we start on the low
handle am like a pro … nah nah
i know say one day na oga eme o
nwayo nwayo ka eji eli ife…
big money slow to enter
but raba quick dey leave o
mana nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o
today oluwa go remember you
nwayo nwayo
echi di ime o
kpelum ekpele
ahhhhaahhh
okwa ibili kam bili
okwa iribe ma eribe
imaka na ife erike o
kpelum ekpele o
okwa ibili kam bili o
odili nwoke dili nwanyi nma o
okwa ikuba ma aku ba o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu claudia bouvette - j'te garde avec moi
- lirik lagu suda14 - hi.
- lirik lagu jet black roses - song of a southern man
- lirik lagu b-guy griffin - wake up
- lirik lagu little v. - forces
- lirik lagu drxvegitoz - hold on
- lirik lagu willie colón - no cambiaré
- lirik lagu lele blade - southside
- lirik lagu unfield x mecks - mike tyson
- lirik lagu valley boys - sing praises