
lirik lagu peruzzi - see love
wah wah wah
wah wah wah
won fa’ra we mi gan
walai talai dem never see no one like me
on my way to the top (to the top, to the…)
n0body fit to take my shine
when i look in your eyes i see love
i feel passion, i belong
drives me crazy like hilux
n0body fit to be us, lo lo lo lo
i’m in love
i feel passion, i belong
my empty cup i fill up
kpk, on throw don’t k!ll love
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy
i resist the urge shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy o
as i please
i no want bad energy o
i resist the urge to shalaye
as i please
i no want bad energy o
i no want bad energy, don’t give it to me now
i came with your remedy, come take it and heal up
the energy wey dey cure your ginger
the energy wey dey bust your liver
the energy wey dey cool your trigger, le le le
when i look in your eyes i see love
i feel passion, i belong
drives me crazy like hilux
n0body fit to be us, lo lo lo lo
i’m in love
i feel passion, i belong
my empty cup i fill up
kpk, on throw don’t k!ll love
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy o
as i please
i no want bad energy o
i resist the urge to shalaye
as i please
i no want bad energy o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu murda (gng) - yak duman çek
- lirik lagu nogizaka46 - 僕が行かなきゃ誰が行くんだ? (if i don't go then who will?)
- lirik lagu aaustinevans - black rose
- lirik lagu chicago - beginnings (live in japan)
- lirik lagu jaylaflame & burt dogg - party
- lirik lagu ケツメイシ (ketsumeishi) - #music
- lirik lagu calibre - time to breathe
- lirik lagu ewan j phillips - afterlife
- lirik lagu rae spoon - try again at everything
- lirik lagu leniv skye - queen iii