
lirik lagu peruzzi - mad me
[intro]
okay
sensei
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b~tterflies in my tummy
do you copy? h~llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo~wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me (mad mе)
fine girl you dey mad me
you put your hands all ovеr my body
i feel your b~tterflies in my tummy
do you copy? h~llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[verse]
normally, you know say me i no go f~ck with your head
but sometimes these things comes with the fame
abeg, na beg i dey beg
i no like how i dey for my bed
hmm, so before the time wey i cause you pain
some kind yarnings wey been burst your brain
abeg, na beg i dey beg
i no like as i dey for my—
see waist o
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo~wayo on me
come set me on fire
oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b~tterflies in my tummy
do you copy? h~llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo~wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tee shyne - revel up
- lirik lagu dominick - rain
- lirik lagu poliginal - guy with a high metabolism (bonus track)
- lirik lagu ydkm - had it coming
- lirik lagu lyn inaizumi - colors flying high (2022.10.8 makuhari messe live)
- lirik lagu helldp - vienna
- lirik lagu darealjgm - let me go
- lirik lagu millyz & benny the butcher - kobe season
- lirik lagu angelscure - never again
- lirik lagu akinola pedro - 1hunnid