
lirik lagu peruzzi - kalakuta
[intro]
manma ribaribari
ehn ehn
that is the federal ministry now has warned that
due to what we are seeing
e choke!
eh eh, eh~eh eh
choke norris
manma ribaribari
yebaba, yebaba, yebaba, yeba
[verse 1]
nah me wey, me wey dey give dem jara (jara)
me i no like wahala (rara)
me i no like to enter, till dem open for me
(biri bang bang)
you wey, you wey dey kariala, abi?
you nah son of father
oshey, you nah larry gaaga, abi?
e go shock you, e go shock you
[pre~chorus]
mo fa kalaku for kalakuta
ah, right now i’m brutal
as in, it will move like a puta
i go bl~~dy shoot hеr, with a bazooka
e go go skrrrrrr when e shoot her
nah you dеy, nah we dey loot am
you wan dey, i go substitute am
’cause i’m brutal, f~ckin’ brutal
[chorus]
still, no wahala, ehn ehn
no wahala
me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, ehn ehn
no wahala
yehh, no wahala
say me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, abi?
[post~chorus]
manma ribaribari eh
ganja dangbana
manma ribariba yoyoyo
choke norris
manma ribaribari eh
ganja dangbana (ganja dangbana)
manma ribariba yoyoyo
[verse 2]
oh, you say you no go believe me
say you get the level wey go finish me
i do my own, you still dey mimmick me
you copy finish, you wan delete me
so if there’s one thing i realise
mandem get scope but me i wise
and yes dey don try to put their hands
inside my eyes
but dem realise
[pre~chorus]
mo fa kalaku for kalakuta
ah, right now i’m brutal
as in, it will move like a puta
i go bl~~dy shoot her, with a bazooka
e go go skrrrrrr when e shoot her
nah you dey, nah we dey loot am
you wan dey, i go substitute am
’cause i’m brutal, f~ckin’ brutal
[chorus]
still, no wahala, ehn ehn
no wahala
me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, ehn ehn
no wahala
yehh, no wahala
say me i no like wahala
but if you halla, me i go halla, abi?
[post~chorus]
manma ribaribari eh
ganja dangbana
manma ribariba yoyoyo
choke norris
manma ribaribari eh
ganja dangbana (ganja dangbana)
manma ribariba yoyoyo
[outro]
who say make dem play am?
dj who say make you play am?
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu squidward tentacles - squidward in a new dress
- lirik lagu gurldoll - you're a star
- lirik lagu crust - a blind man in darkness
- lirik lagu saille - cold war
- lirik lagu fieber - angeberprollrap, vol. 1
- lirik lagu lala widy - akhire dudu aku
- lirik lagu sapnil barua - away
- lirik lagu yung wxndex - ix - our love
- lirik lagu linda perhacs - visions
- lirik lagu britney spears - this kiss (demo)