lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu paulpriince ayo - amin

Loading...

let me pray for you eh god

i pray that you find favour with god and men
i pray that you spread in all your businesses
in your going out and coming in you are blessed
you are full of joy and life, you are not depressed

to the mandem wey dey set potopoto for you, dem go fall
to the mandem wey dey wan worry worry your life, dem go fall

soft life with hard currency
blessed life with high frequency
top 1 with steady winning
on god, we steady winning

i speak peace to your hearts
i speak peace to your house
oh my guy
i speak peace to your life
i speak peace to your child
come alive

every dead thing alive
joints to joints & bones to bones align
nothing dies in my hands
life resides in my life
soul winning as a lifestyle, amen

goodness and mercy for sure, amen
blessings go choke for ur store
u go be landlord to long life and prosperity, dem go lap ur domot

your container go land
i say you go buy the land
and if land finish eh, no worry i say you go buy the house

i say you go buy the house, amen
believe and receive your house, amen
and if house finish ehn, no worry i go you go but estate

blessing go follow the boy
blessing go follow the girls
goodness and mercy with favour and plenty all of them go follow you join

drips on drips on a steady
st~~ze on st~~ze, never dulling
women & men will come from far and see that god ain’t playing

you and your home is secured
you and your hommie secured
and there will be no more loss
everything be restored
how can i fail?
tell me
how can i fail?
i’m asking you guy
how can i fail?
when i know i got jesus christ inside

how can i fall?
tell me
how can i fall?
i’m asking you guy
how can i fall?
when i know i got jesus christ inside

i speak peace to your hearts
i speak peace to your house
oh my guy
i speak peace to your life
i speak peace to your child
come alive

every dead thing alive
joints to joints & bones to bones align
nothing dies in my hands
life resides in my life


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...