lirik lagu paulfigga - daddy
{verse 1}
shawty be the one wey dey burst my brain ooo
shey if i love u promise say u no go fall hand ooo
no go do me konikoni love ooo
your body dey make me crazy
original beauty no faking
i really wanna make you mine
never wanna see you cry
uhhhh yooooo uhhhh yooooo
take my hands no time for waiting
put a ring on your finger i don try for dating
omo alahji she first do me ig { initial gragra }
take on a trip to meccca for haaji
{ prehook }
ife wa ton gbona
jeka so ko kunaa yeah yeah
ife wa ton gbona
jeka so ko kunaa her melanin is popping
i know that she wants me
oya stop the forming
oya come to daddy
yeepa eh!
{ hook }
come to daddy
ye ma shakor
i know you naughty
shemi daadaa
i will make you my barbie
i’ll make you my barbie {2x}
{verse 2}
orekelewa omoge
lets get married ka fomode
aya won lode bee naa ni oko won lode ooo (2x)
dont try to date me if we ain’t gon marry
ma foju sonaa ko walo kor mi biti larry
if you really serious then boya mole carry
she say kodigba toba lowo aiye ole biti barry
omo araye won ma soro wa beeni
boro gan o ribe won ma sope beni
ori temi ko oshi
ori ti e gan ko oshi
ka sha ti lowo gan loma yeni
{ prehook }
ife wa ton gbona
jeka so ko kunaa yeah yeah
ife wa ton gbona
jeka so ko kunaa her melanin is popping
i know that she wants me
oya stop the forming
oya come to daddy
yeepa eh!
{ hook }
come to daddy
ye ma shakor
i know you naughty
shemi daadaa
i will make you my barbie
i’ll make you my barbie
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu wicca phase springs eternal - like ice
- lirik lagu netsky - who knows
- lirik lagu wicca phase springs eternal - ice is me
- lirik lagu byanka nicoli feat. johnny hooker - elas tão enlouquecendo
- lirik lagu crystal lake - outgrow
- lirik lagu jihan audy - wegah kelangan 3
- lirik lagu zala kralj and gašper šantl - sebi
- lirik lagu leaf adventure feat. mona moua - escape
- lirik lagu wicca phase springs eternal - crushed
- lirik lagu zeljko joksimovic - nisam te zbog lepote voleo