lirik lagu paulfigga & mayorweather - no drama
make my money long like dangote
pay my money or yawa go dey
omo yawa go dey ( omo yawa go dey )
hustle for the dollar i get swag get st~~ze get god
superpower
got time for no drama i dey mind my business i dey dey my lane
hustle for the dollar i get swag get st~~ze get god
superpower
got time for no drama i dey mind my business i dey dey my lane
011 wey i don dey this game
hustle karakara see the chase for thе fame
should i talk about the tears and thе pain
mummy mio o lowo so ion wanna be the same
see me putting in the work cause i wanna be the change oo
ota nbe but adura shin ngba so e le to
f y’all if you hating
me and you no be mate ooo
you can’t chase me now oga oti late oo
e wo bin mo se n drip
wo awon girls tan trip
bing bling bling bling we shining all night
faaji pin pin pin ninu amg
wonti ro wa pin so they be like omg
we go rise up like garri wey dem soak for water
touch who?
come close make i light your papa
to be frank when my snowfall e go pure like coke and e go too choke for your virgin throat
walai you make can’t make this up oo
mayor file! drop eh
hustle for the dollar i get swag get st~~ze get god
superpower
got time for no drama i dey mind my business i dey dey my lane
hustle for the dollar i get swag get st~~ze get god
superpower
got time for no drama i dey mind my business i dey dey my lane
underground wey dey tap pass mainstream
10 meter to push a record i get waist pain
akorede temi ma ko ire dele
eniba ni kama dele lani de ba nle uhh!
counting my wins & losses y’all feel repugnant
o fe lo
omo ko kan aiye
owo oti ni ogbeni mehnn ko rale
firigbon oshilekun but legelege can destroy
so y’all better get it right
make my money long like dangote ( like dangote )
pay my money or yawa go dey
make my money long like dangote ( like dangote )
pay my money or yawa go dey ( omo yawa go dey )
hustle for the dollar i get swag get st~~ze get god
superpower
got time for no drama i dey mind my business i dey dey my lane
hustle for the dollar i get swag get st~~ze get god
superpower
got time for no drama i dey mind my business i dey dey my lane
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kayo (usa) - ex oh!
- lirik lagu aurelianowski - muerto
- lirik lagu jim e. brown - i can't be your daddy, baby
- lirik lagu yasawa group - snake & cannibal
- lirik lagu holy molly - interludiu
- lirik lagu taya elle - don’t love you
- lirik lagu feardorian & quinn - duh
- lirik lagu lexi faye - loves me not
- lirik lagu false prophets - blind obedience
- lirik lagu sayadd - para matulog