
lirik lagu pack - vonell
hmmm
ahn
na so dem tell me
pack o pack o
dey go your house
na so dem tell me pack o
make i dey go my house
i remember then
when we visit brother charles for highland
i remember that year (hmm)
wahala dey for man head
na pako man dey live
plenty wahala
plenty magana (omo)
if to say we know tipe
we for don dey like this
we go don dey successful
by now, i say
follow the right people waka
your life go better
say your life go better
family dey call my number
the small money wey i get o
i go still share for them
i no get choice
no be my fault
no be their fault na life
no be my fault
no be their fault o na life
hmmm
person go just wake up
early morning
dey plan e life ahead
one person go call am
tell am all e life problems
why you wan dey carry your own
join my own this morning?
why you wan dey carry your own
join my own today hmm
wahala pass wahala
everybody get e own wahala
face your own problem wahala
make i face my own
problem wahala ahn ahn
problem go dey wahala go dey
yawa go dey
i wan buy fish
sawa, kote
eh
wahala go dey
(ahn)
up nepa up nepa
them don bring the light o
bring the light o
up nepa up nepa
them don bring the light
e dey shine, very bright
we dey see am
we dey see am
we dey use am ehh
since how many days
dem no wan gree bring the light
but now them don bring am
why we no go appreciate
at least it’s better than nothing ehh
ahh
pack o pack o
naso dem tell me
pack o pack o
naso dem tell me
pack o pack o
naso dem tell me
pack o pack o
naso dem tell me
with my polybag
them say make i pack
i no forget that day
for that lambe
many things don happen
for my life
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu these walls have eyes - the creeps [ca]
- lirik lagu outro (cloud sounds) - cloud sounds, niche ls, pocket tincho & saygi
- lirik lagu another price - rosanna bucci
- lirik lagu люби (love) - pragma (rus), балтика (bаltikа) & vslv
- lirik lagu perfect - monster in the machine
- lirik lagu bater minhas asas - luqeta
- lirik lagu a pair of brown eyes (live at glasgow barrowland) - the pogues
- lirik lagu america, girl - jesse welles
- lirik lagu idman himni - gülyaz məmmədova & gülyanaq məmmədova
- lirik lagu gogo wine rmx - wasting shit