
lirik lagu ova - all the way
(verse)
you know me wella
me no dey send
am on another level so remember
i sabi no be here
me getting better
me no dey fear
omo na from my gbedu girls dey enter
and shayo go dey spread
(hook)
i’m thankful baba god i no understand how you bless me
my music dey travel,and my lamba dey sell
i no need your allowance
i go in and balance the settings
my leg work na zanku,and my lamba dey sell
(chorus)
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
(intro)
hey chill chill chill dawg chill
where’re you going?
to the top bro , to the top
alright i got you
(verse2)
i was born in nigeria
home and abroad i dey chill with the dons
they playing my song on the media
you wey no feel me before
you see me ball you won kom dey bill me now
walahi you be criminal
n~gga you blocking my way,komot
abeg make i pass,oginni na
as you know i’m sick with the pen game
covid~19 with the pen game
i’m in the zone with my people rolling a spliff
we no be the same thing
you bringing violence while i’m bringing manners
my mission to balance the d~mn game
the music i drop is a bang bang
you can catch me ontop with the gang gang
na everyday i dey thank god
he show me the way,heavenly race
no be today i dey fear god
pick 2 pick 2 ,last card check up
i step in the place with my haircut
some people dey call me their mentor
know say me i no dey hear word
so i scatter the place i get boyz
(hook)
i’m thankful baba god i no understand how you bless me
my music dey travel,and my lamba dey sell
i no need your allowance
i go in and balance the settings
my leg work na zanku,and my lamba dey sell
(chorus)
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
i’m with the gang gang skri bang bang all the way
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu francis jeremy - arde como el gin
- lirik lagu lika kolorado - dođi tjeskobo
- lirik lagu ejectdisc - witches
- lirik lagu louis dunford - rave now die later (acoustic)
- lirik lagu pinkpantheress & fakemink - stars
- lirik lagu rroxket - rowdy
- lirik lagu 青木陽菜 (hina aoki) - odd
- lirik lagu taylor swift - you belong with me (radio mix)
- lirik lagu dc2trill - new era
- lirik lagu boikongpop - john cena / winner