lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ot & elesia – all day

Loading...

[intro: ot]
shake your body body, flex your life
do your gidi gidi like how you like
shake your body body send n0body

[verse 1: elesia]
eh mi tell em seh
issa feelin that you don’t know
yeah he k!llin me so so softly
y’all ain’t really tryna roll on me
oh no no no
he gone drop you like samurai
yeah you really got me going when i see them eyes
yeah, if yuh baby doin alright
say yeah

[pre~chorus: ot]
say my girl be the one wey dey make my heart bomb
oh yeah
she be one, she be one
she bе fine s~xy wine shе dey give me the trips all day
she dey high me like loud eh

[chorus: ot]
she dey wine she dey wine eh
she dey k!ll she dey k!ll person
when she enter di place
she dey ginger place
she dey make dem dey run crazy
she dey wine she dey wine eh
she dey k!ll she dey k!ll person
when she enter di place
she dey ginger place
she dey make dem dey run crazy
[verse 2: elesia]
you’re so fine fine
you mek me wanna winny winny, whine whine
stayin on my brain all the
time time, 24/7 on my hotline
mi tell it straight you got the key to my feelings
swear it’s like you just be heaven sent
it’s those things that you do when you do
that keep taking my breath away
(ahhh)

[pre~chorus: ot]
say my girl be the one wey dey make my heart bomb
oh yeah
she be one, she be one
she be fine s~xy wine she dey give me the trips all day
she dey high me like loud eh

[chorus: ot]
she dey wine she dey wine eh
she dey k!ll she dey k!ll person
when she enter di place
she dey ginger place
she dey make dem dey run crazy
she dey wine she dey wine eh
she dey k!ll she dey k!ll person
when she enter di place
she dey ginger place
she dey make dem dey run crazy
[outro: ot]
shake your body body flex your life
do your gidi gidi like how you like
shake your body body send n0body
mash up di place i go settle the case eh
shake your body body flex your life
do your gidi gidi like how you like
shake your body body send n0body
mash up di place
i go settle the case eh

fire burn fire burn dem
girl ya girl ya k!ll dem ah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...