lirik lagu osas - rapture
intro
omoh osas me i don tire o
i know no why you dey always dey feel sad
why you dey always bone your face
i no sey you no fit yarn am sha
but just use the beat take explain for us
verse 1
my whole life start to change since 2018
only god fit save me from depression wey i go
bobo leave me as a teen wey never reach 18
death announcement be like opposite fans here a goal
they say time flies
but why thе flashback no dey change
dem prеssure me like aboki wey dey bureau de change
e sell in property
just to make sure i make this change
na rapture be this tell our soldiers make dem stand at ease
but i stand strong and i no go fall
if ever loose my way i pray you guide me through my worst
i remember all the times we share
all the memories wey we get
all the war and the peace
all the new faces we meet
but
i no sey kings no dey die dem dey watch us from afar
and i know sey one day we go meet again up in the cloud
through my voice you suppose know my pain i no need to precise
lock up shut up anytime you see me bone my face
cause na rapture be this
and you know how i de feel
i no wan cap too much see my life get as e be
i no wan cap too much see my life get as e be
verse 2
i don do yes i don do no
i don stay down i dey below
most times food no dey my tummy i still gently roll my boat
the music na the only way i fit tell how i feel
i be that smoke wey dem sey olohun you no fit turn to flame
but now we dey rap
see fire dey my mouth
break every record wey dem sey osas you no fit reach
d~mn
dem wan put my name for under cover
but i no gree likes sey na me sing end of panada cover
to those wey believe share my song
hope sey you go tag me join
zero eight zero one two four nine abeg make you sef post me join
you know sey all of us
we still believe in this bright future
put me for your status
my customer fit dey wait you gon
hook
na rapture be this tell our soldiers make dem dey at ease

Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu benzina - resident evil
- lirik lagu barış manço - vur ha vur (1976)
- lirik lagu fat, evil children - sitting thinking
- lirik lagu eden (usa) - this time
- lirik lagu jenna juice - 7 seconds
- lirik lagu jamwayne & chris voice - county lines (plugged in)
- lirik lagu sxs - l'plan plan d'bolas
- lirik lagu method act - pushback
- lirik lagu aphesa - 404nn
- lirik lagu chase rice - tall grass