lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu osama beng - sinner man

Loading...

hmm mm mm hmm mm

oh lord its grandmaster

oh nah me y3 sinner man, winner man
everything you say bout man
tell heaven say e inspire man
anka mey3 k!ller than a taliban walahi talahi
mennim a thing wey fit disable man
osama beng dem see me dem dey freeze like i be medusa
wetin man tell a man make a man start dey make a man start dey comot knife for en back
i dey hide up all my feelings makoma nu y3 street
my soul dey hia some healings i go down on my knees
i dey plead
mese pleasе

i go fit get redeemed?
ibi vеry very dark but e go bee me if i go see
throughout the night in my head, thoughts nu y3 deep
swear the scars no dey go away
the scars on the soul never dey fade away
them try dey lock me up in chains
i hit my knees then start dey pray
them try dey see me activate opposite of elevate
i fail today!
moro i san go fail
i no dey fear to try again
i no dey fear till whenever i no go fail
i shun dey worry bout what people think bout me
i shun dey vent
if them shun dey care dem never ever really gave a d~mn
no jump no go fit happen unless you make a bend
from the bench wey we score wonna goal dem never give we chance
oh nah me y3 sinner man, winner man
everything you say bout man
tell heaven say e inspire man
anka mey3 k!ller than a taliban walahi talahi
mennim a thing wey fit disable man
osama beng dem see me dem dey freeze like i be medusa
wetin man tell a man make a man start dey make a man start dey comot knife for en back
i dey hide up all my feelings makoma nu y3 street
my soul dey hia some healings i go down on my knees
i dey plead
mese please

look inna mi eyes what you dey see?
yen planet nu y3 full of evil
half the smiles nu y3 deceit
when you no fit feed them dem go eat you
you for make ready say you go bleed if you put your trust in people
you go shun dey breath
3y3 bomboklaat miracle my heart still dey beat
how i mana find my peace of mind in a tree we want shun dey survive we want live
pray for mercy cuh me know seh mi nuh clean
definitely we all we go sin
heart broken and i’m sipping hennessy
most of the time me dashi away from reality everybody know seh lion be the king
gang mi nuh get choice man for pass through the fire
but e never really burn me
them figa man go turn to ash
although tears inna mi eyes just like gold i just comot them see my purity
oh nah me y3 sinner man, winner man
everything you say bout man
tell heaven say e inspire man
anka mey3 k!ller than a taliban walahi talahi
mennim a thing wey fit disable man
osama beng dem see me dem dey freeze like i be medusa
wetin man tell a man make a man start dey make a man start dey comot knife for en back
i dey hide up all my feelings makoma nu y3 street
my soul dey hia some healings i go down on my knees
i dey plead

look over the sea slime tell me what you see
take a look at me you nuh fit see me nuh fit breath


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...