lirik lagu oluwa david - calling
intro
monster
oluwa david e yee
they call leo tee ogo
wo oo wo oooo oo
chorus
many people say ko mo ori ko
wetin e dey di kole link up
(ahh) i wasn’t born with a sliver spoon
but o da mi loju mo ma ji kan
x2ce
baba loke mo kpe e oo
ko wa ba mi se ni mo se pe e oo
baba loke mo kpe e oo
ko wa ba mi se ni mo se pe e oo
verse 1 leo tee
wetin u wan follow me talk
nikan ti oju mi re enu mi o le so
the same boy wey dem want make he fall
gradually im getting to the top
u gеt the money but i get thе talent
u no show love u jus dey silent ni
i’m not folding cuz mo galant ni
i don play ur show give me my balance ni
wetin god no fi do e never dey
u no show me love u tell me say we gather dey
pray for long life pray better days
big money make e dey come my way
e ye nibo ni ka ti bere
ikorodu boy lomo lati bere
where u dey awon e lenu dere
aseni bani daro wa to ki’ni pele
chorus
many people say ko mo ori ko
wetin e dey di kole link up
(ahh) i wasn’t born with a sliver spoon
but o da mi loju mo ma ji kan
x2ce
baba loke mo kpe e oo
ko wa ba mi se ni mo se pe e oo
baba loke mo kpe e oo
ko wa ba mi se ni mo se pe e oo
verse 2 oluwa david
(ayi say) unto god me i jus dey ball
knock knock magic dey on the door
see i’m comin’ tru’ with another verse
leo tee link up then we pull up on a 16 bars
say man dey up all night
hoping say one day everything go dey alright
this light wey dey shine make nepa no off light
many tell me this many tell me that too
baba bless me kodi gba ti ba ti ku
show me grace and i go show u gratitude
i blow up olohun before i be 32
all my silent prays baba help me answer too ani ko answer too
chorus
many people say ko mo ori ko
wetin e dey di kole link up
(ahh) i wasn’t born with a sliver spoon
but o da mi loju mo ma ji kan
x2ce
baba loke mo kpe e oo
ko wa ba mi se ni mo se pe e oo
baba loke mo kpe e oo
ko wa ba mi se ni mo se pe e oo
outro verse
oluwa david
see now we ballin’ out now dem don dey notice
dem wan solve am e be like mathematics
iffa drop bars dem say nah jagbajantics
they don dey notice (i say) dem don dey notice
leo tee
boyfriend wey broke no go broke forever
omo ti won so me i go blow forever
wetin dem talk i no here whatever
brokeness nah time e no dey last forever
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu the pine box boys - a song about what it’s like to be a werewolf
- lirik lagu charles james and the rise - illegitimi non carborundum
- lirik lagu amk - mémo
- lirik lagu kazama (anime) - hado no kyuju
- lirik lagu tall tall trees - my girls
- lirik lagu bill scorzari - from your heart
- lirik lagu milena warthon - trenzas
- lirik lagu tarchi - cupra
- lirik lagu ntx (엔티엑스) - stupid melodies
- lirik lagu mirani (미란이) - my shy