
lirik lagu olivetheboy - trees
[intro]
[verse 1]
now i’m rolling pieces, when my heart is turning into pieces
i believed in love and affection, now e affect my thinking
they lied to me and i believed it, oh no no
now feeling feeling, now adey see it
i don’t wanna come back to love again when i die
sacrifice your large intestine, e no go last
me i don’t know weytin do this loving thing make e dey cast
make i tell you wetin love do me o
oh, i used to have a girl wey lovе me more than me, mе, me
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees, trees
aah, if you see the girl, who cinderella be, be, be?
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees
oh, i used to have a girl way back on london streets, streets, streets
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees, trees
aah, if you see the girl, who cinderella be, be, be?
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees trees
oh my, we dey wake up to go break up, that be the formula now
if you complete them, they never complete you back o
yes, their hips won’t lie but lips go dey lie
right now love is lost and we no know who thief go yah!
i don’t wanna come back to love again when i die
sacrifice your large intestine, e no go last
me i don’t know weytin do this loving thing make e dey cast
make i tell you wetin love do me o
oh, i used to have a girl wey love me more than me, me, me
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees, trees
aah, if you see the girl, who cinderella be, be, be?
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees
oh, i used to have a girl way back on london streets, streets, streets
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees, trees
aah, if you see the girl, who cinderella be, be, be?
now i’m outside, i’m burning trees, trees, trees trees
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu miljardid - kuldsõrmus
- lirik lagu omnitune vault - nederst i en gang
- lirik lagu amy millan - make way for waves
- lirik lagu hoodbaby wigi - riddle dat shit
- lirik lagu farid - فريد - bashoufek osady - بشوفك قصادي
- lirik lagu michel sardou - it's not too late to start again
- lirik lagu voiterk - quase nada
- lirik lagu payroll giovanni - imaginary bosses
- lirik lagu sișu tudor & puya - în bandă
- lirik lagu vechno - сайфер (cypher)