lirik lagu olatboui - si bad
one shot
and no be tequila
gun shot
buss up your medulla
it’s f~cked, wetin them go do am
eeeeee
if you f~ck up
all my guys go beat am
them be doctor, your f~ck up them go treat am
money on my mind, i need millions
eeeee
sí bad!
since birth dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí!!
i be moving train, you don’t wanna cross me
i dey my lane omo you no fit boss me
i do my thing no dey force me
i take my time you no fit rush me
h~llo that’s thе money calling
ronaldinho i am balling
won try but kobosi
like rambo i’m shooting, ain’t running yeah
so i dеy move dolo
hmmm i dey solo
cos yunno say life na yolo
if you die today n0body go follow ya
if you no come you no go know
boshe nlo ni street nigboro
grind kpa like say no tomorrow
na me get am, i no borrow
sí bad!
since birth dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
since birth dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu miraie - lost my connections with you so now it’s all tethered
- lirik lagu sounduk (соундук) - герой
- lirik lagu vinxen (빈첸) - 42
- lirik lagu jangy leeon - sour cream
- lirik lagu mockumentary - белое море (white sea)
- lirik lagu moh baretta - manhattan transfer
- lirik lagu gabe kanae - disopyramide
- lirik lagu rew - lovely
- lirik lagu redemption draweth nigh - regret
- lirik lagu lostboy carlos - jeune & turnt