lirik lagu olamide - road to russia
(intro)
eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
eh eh eh eh eh eh eh ehhh
eh eh eh eh eh ehh
==pheelz mr producer==
eh, eh we are hey
dem go chop am today
even if i dey sleep oh
i remember where the post dey
eh, eh we are hey [eh ah eh eh eh]
dem go chop am today [oh oh ohh]
even if i dey sleep oh, [eh eh]
i remember where the post dey [eh]
(verse 1- olamide)
them gats to chop am- today
we gats to give them- today
we give them leg over- today
give them hat trick- today
fire shot oh- like rasheed yekini dey do
fire shot oh- like sunday oliseh dey do
we no retire- today
we go dey fire- today
‘paraji the spirit- today
fall on me oh- today
fire shot oh- like oparaji dey do
die on the line oh- like oparaji dey do; yeh
(chorus)
[se se, se se]
eh, eh we are hey [eh ah eh eh eh]
dem go chop am today [oh oh ohh]
even if i dey sleep oh, [yeh]
i remember where the post dey
[eh ah eh eh eh]
eh, eh we are hey [eh ah eh eh]
dem go chop am today [oh oh ohh ohh]
even if i dey sleep oh
i remember where the post dey
(verse 2- phyno)
super eagles- e dey
spread the wings oh- e dey
show them something oh- today
yokad the net oh- today
we must to show them- something wey them never see
them go hear am oh- something wey them never hear
chai, alex iwobi- e dey
victor moses- e dey
muhammed onye ball oh- e dey
mikel obi- e dey
see, when them enter oh- ah ah other teams lugana
them want to try us oh- ah ah obanje gaba
(chorus)
[se se, se se]
eh, eh we are hey [eh ah eh eh eh]
them go chop am today [oh oh ohh]
even if i dey sleep oh, [yeh]
i remember where the post dey
[eh ah eh eh eh]
eh, eh we are hey [eh ah eh eh]
dem go chop am today [oh oh ohh ohh]
even if i dey sleep oh {seh}
i remember where the post dey {chai}
(phyno- verse 3)
haitayo dey here? – e dey!
amachi dey here? – e dey!
kochile dey here? – e dey e dey e dey e dey!
chai, shetins obiafu- e dey!
the boys e bia ball- e dey!
nigeria dey here? – e dey e dey e dey e dey!
chai, ighalo gba shot- e dey!
defense padabo- e dey!
attack wesi- e dey e dey e dey e dey e dey!
(extras)
seh, chai- e dey; seh- e dey
iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey!
ohazi nanu, coach rohr
ale bia zuper eagle, ale bia mu, ale bia mu
ale bia mu, ale bia mu
huhuhuhuhuhu
russia 2018 se mu chinsu walai!
se mu chinsu
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dorien baker - lil shawty (single)
- lirik lagu spcmn - lights
- lirik lagu raghav meattle - better than it all
- lirik lagu toehider - i've been so happy living down here in the water
- lirik lagu viper (bra) - not ready to get up
- lirik lagu flema - no da
- lirik lagu beowülf (br) - in my way
- lirik lagu lukas nelson & promise of the real - forget about georgia - lucius
- lirik lagu the 27s' - dream girl
- lirik lagu gusgus - another life