lirik lagu olabaze lr - olayinka to the world(ottw)
(intro:olabaze lr)
aaah……..okay
olabaze wo
jonmo
(chorus)
olayinka boiz,no fuss
fine boys and we no dey form porsche
you f~ck up,otilo
the crib dey hot,no be small
shori cashboy,nas funds
lr pelu vincent moore
hola boy,id moore
won wa le,eyan mubi moore
(verse 1)
reddit,fendom
we go f~ck you up without condom
owo pegging,omo oro o shere
making money on the block na the only option
no clinging,no faking
rules and regulations dey for this gang sh~t thing
always on the road searching for the racks
cos fine boy o lo she,kon ki shoro 6 packs
unavailable,i no fit help you na your agbelebu
opolopo boys to ti wan ninu tubu
ateyi to ti wole tati fiyepe bu
many things don sup buh omo oro lock up
if it ain’t business matter shut up
if you need wahala,e dey in bulk
just one call,e go be like world war
(chorus)
olayinka boiz,no fuss
fine boys and we no dey form porsche
you f~ck up,otilo
the crib dey hot,no be small
shori cashboy,nas funds
lr pelu vincent moore
hola boy,id moore
won wa le,eyan mubi moore
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ferra ys - from the suburbs
- lirik lagu ocarth - in control
- lirik lagu popular music - let's face the music and dance
- lirik lagu c.o.w. 牛 - raptom
- lirik lagu neyla pekarek - western woman: invitation
- lirik lagu celina (ebm) - won't break me
- lirik lagu joe far - my game
- lirik lagu g.t., babytron & certified trapper - back on tour
- lirik lagu lian trey - aurora
- lirik lagu gli ex - scorribanda