
lirik lagu og ramboy - monica
na monica
na moni na monica
na monica
na moni na monica
some girls dem pack am
some fresh some busy dey hope for the best….some girls nor like am she dey vex anytime wae you tok about the s~x
but me ar nor send oo i dey flex
you tok nonsense you collect
swear me i nor send oo i dey flex you nonsense you collect
lemme see you moving that body
na the time i go fit to press money
sip it out and in my baby
rock it in don’t you pardon me
and as i see you my pr~ck don kick
luckily you sef wan log in
and as i see you my pr~ck don gbona
girl i swear i won touch am
but you’ll never understand
the way the tin dey do me
the way the tin dey vex you go k!ll
you’ll never understand
the way man dey suffer
the way man dey run from gbona
but you’ll never understand
the way the tin dey do me
the way the tin dey vex you go k!ll
you’ll never understand
the way man dey suffer
the way man dey run from gbona
na monica
na moni na monica
na monica
na moni na monica
ar gete isha
ar gete jemi…..ar gette
ar gete wan wae dey splendid
ar don call jury come listen to the things wae this girl dey do me
karashika come my way
say she no go ever leave
me man dem sef don complain
mama may you prayers dey upon me
lemme see you moving that body
na the time i go fit to press money
sit it out and in my baby
rock it in don’t you pardon me
and as i see you my pr~ck don kick
luckily you sef wan log in
na as i see you my pr~ck don bongna…..
girl i swear i won touch am
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu drew2true - fomo
- lirik lagu gabby's dollhouse - power of yet!
- lirik lagu chef chandler - hippie life
- lirik lagu oricadia - it all falls down
- lirik lagu ibrahim maalouf - bizarre
- lirik lagu cemitério - tara diabólica
- lirik lagu ezginin günlüğü - aykız
- lirik lagu fernandinho - único (ao vivo no mineirão)
- lirik lagu peter mcpoland - look it's your boyfriend!
- lirik lagu eikko - больно (hurts)