
lirik lagu og bobby - how to drill
we dey come show dem how to drill
we trap
we trap
for the dollar bill
tse3 yoo’3 k33 esum) b)ni fe)l3
that be why she dey want touch her toe
she dey want gimme bend down low
asem b3n kraa ni, gimme blow
sika di33 3y3
i go fit handle
always, we dey trap for the dough
me den ma n~ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
me den ma n~ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
wooh!
see we never dey fold
get the money and go
don’t you save no hoe
yeah , hoh!
she dey fall for the dough
she never love you
get the money and go (yeah)
wo!
see we never dey fold
get the money and go
don’t you save no hoe
yeah , hoh
she dey fall for the dough
she never love you
get the money and go
(yeah)
ny3bei gb3k3 ni mi ba shia
very soon the hustle go pay
i got sk!lls, i be be di maria
block my ear, memphis depay
i no dey hear
what you say
f~ck what you heard
i don’t entertain
all of dem bullsh~t you dey say
all of dem cr~p wey you dey talk
always up man i no dey bed
nothing dey wey i fit handle
me den my squad
w)hefa tam) ten
we dey go hard
we trap in bando
shoutout my gee
ma n~gga king one
believe in the dream
we gonna go high
all in one team
we never dey far
we go blow soon
they gonna know us!
ma n~ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
me den ma n~ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
…………..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu daali - riz au lait
- lirik lagu agnetha fältskog - jag är kung
- lirik lagu dayton james - change my ways
- lirik lagu church of the helix choir - metal gear steelix
- lirik lagu calamine (qc) - jean-talon
- lirik lagu jaylon musa - california living
- lirik lagu cpm 22 - um pouco de paciência
- lirik lagu mayi - side to side
- lirik lagu 24kgoldn - louboutin
- lirik lagu cat ballou, lukas podolski & mo-torres - liebe deine stadt (radio edit)