lirik lagu officialwyte – mmm networks
swing d on the beat
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 1]
this network people
make i put control see as parols dey via free food
u don collect moni
this network people
make i hala my guy know how far
u don collect moni
this network people
make i hala my peeps know how far
u don collect moni
this network people
make i conversate my babe
u don collect moni
this network people
even my close padi kpai laidis
u don collect moni
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no crеdit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 2]
e meet m one girl online onе day ọ sị m na men no dey too like reason her packages
na bundle ọ nọ nịa now nagwụ agwụ m chọlịa obele ego kogochalụ data
na ọf~kwa a g neme eme now nọga esolukwịa for life tata
nsịa tinye na my side ka m nyelụ aka setụlụọ her delivery
ọ sịm welịa nwayọ na my turn abụrọdị nke tata
nne ị na agwazị m otua abụzị m tata
ngwa nezienu anya ọnye sị nọnwerọ ego data
mana nwa gwilu tight neme arrange turns
ka a guy paa cool chelụ ụbọsị ọ ga abụ his turn
afterall ihe nine neme mega turn by turn
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[outro]
your account is too low for this call
dial ~904~airtime amount# to buy airtime directly from your bank
thank you
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ce pequeño az – los segundos
- lirik lagu brenno itani – in cosa credi
- lirik lagu broke rell – vision/school
- lirik lagu the holophonics – eight state drive
- lirik lagu a light divided – remedy
- lirik lagu gilsons feat. julia mestre – índia
- lirik lagu ismael silva – choro sim
- lirik lagu pentatonix – when love takes over
- lirik lagu lmen 375doble0 – ángel
- lirik lagu merle haggard – blues stay away from me (2007 version)