lirik lagu ofego - hardly
ofego
o to the f to the e to the g to the o
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just cause of what
you did
to me
just cause of what
you did
to me
you use my trust
take roll dice
i been think say
you dey nice
just like 9ice
gongo aso
i hear from my instinct
how you be
i no listen
i no listen
na god save me say
e no too late
when i find out
but
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just causе of what
you did
to me
just cause of what
you did
to me
if i rеminisce
i go nearly hiss
it went like a movie
if no be say
i be staunch man
na so i for finish
but god no go fit
allow him pikin
suffer wetin
he nor know
because of you
i hardly
hardly
trust people
now
ofego
o to the f to the e to the g to the o
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
nowadays i hardly
trust people
people
hardly trust people
just cause of what
you did
to me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nergens - i love you
- lirik lagu faneto - gyeh !
- lirik lagu yandra's flock - milica, my treasure
- lirik lagu s-eve - hanna montana
- lirik lagu lavenya & yung gaze - oh nana baby
- lirik lagu matthew dechant - the weary way to liverpool
- lirik lagu ashes to amber - la bamba
- lirik lagu györgy ligeti - még azt mondják
- lirik lagu firebird - stoned believer
- lirik lagu elandra - juvenile