lirik lagu ofego - dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu marrgielaa - emmit till
- lirik lagu hasan raheem, umair & talwiinder - wishes
- lirik lagu melan - poète
- lirik lagu kaffkiez - die sonne scheint
- lirik lagu tosran - ni que te esfuerzes bro ✝ (prod. jones x deyflo x ace4our)
- lirik lagu atma - chop em up with the chakra
- lirik lagu moody (ijustfeelmoody) - beloved; part two
- lirik lagu eureka - retrospekcje
- lirik lagu zane christopher - muscle car
- lirik lagu rizzy rackz - light years