lirik lagu ofego - bae i've been
ofego
o to the f to the e to the g to the o
all these your friends
wey dey chirp
dey use style
dey tell you say
i no be the best
for you
dem just dey
jealous
if dem get
the opportunity
dem go dey
zealous
to be you
for my eye
bae
i’ve been looking
i’ve been looking
bae
i’ve been looking
i’ve been looking
i’ve been looking
i’ve been looking
bae
i’ve been looking
look look look
i’ve been looking
look look look
bae
i’vе been looking
look look look
i’ve been looking
i’ve been looking
if dem tеll you say
i go fi replace you
make you no believe
make you no believe
where i even
wan take start from
where i even
wan take start from
when it took me years
to find someone like you
i go grow white bear bear
i fi no see anyone
wey go dey like you
so i no fi try
i no fi try
when you dey for me
i swear
you be prescription
for my therapy
i don almost
give up for love
when god send you
when god send you
you be prescription
for my therapy
you be prescription
for my therapy
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu a'coma - bullseye
- lirik lagu nico arezzo - senza paura
- lirik lagu snicky - hear
- lirik lagu man-go (ltu) - alyvos (2014)
- lirik lagu valkruna - freyja
- lirik lagu the astrolabe - drop it
- lirik lagu die schlagermafia - wir sind hansa
- lirik lagu queen j - phaguette - demolition runway remix
- lirik lagu ayocarie - disko (remastred)
- lirik lagu kalopsia (rap) - the weight of nothing