![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu ofego - baby kpakorokpa
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu vince (vxon) - coco
- lirik lagu delight theatre - слепая любовь (live) (our mad love ru)
- lirik lagu claudio villa - madonnina delle lacrime
- lirik lagu demi (ita) - bruciare soldi
- lirik lagu maude maggart - buddy on the nightshift
- lirik lagu el turco - sustum
- lirik lagu ni ky, yukan - не навижу (ne naviju)
- lirik lagu razeki - moonlight 2.0
- lirik lagu danielson & sixup - tiburon
- lirik lagu salown - on your mind