lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu odumodublvck - too spoilt

Loading...

[intro]
i’m too spoilt
oríṣiríṣi
yeah, c’mon

[chorus]
i’m too spoilt
i just need my nails done
primary 2 boys and girls, dem wan see my [?]
they don’t know that she’s so gone
my shima shopping be like she dey ship drugs (alele)
griselda, blacko, griselda, pablo, chapo all of una money no fit shake us
e no fit feed dog

[post~chorus]
’cause i don hammer, wetin remain for my na to spoil person daughter
she no fit do bad
she know say kala own na dollar, dollar, dollar
mutilate naira (spend)
’cause i don hammer

[verse 2]
me and producers we pray at the same time (burst my head)
because this gbedu be like we dey go shrine (cast and bind)
dial my line, call my wife, permit her shine, kabush~kabash
she no dey mince, buy am baby you too dey swipe
i buy am motor (boss), but i no let am drive (drive)
even when we dey f~ck, brother i no dey let am whine (whine)
[?] (chai cheneke) i no dey let am grind (jesus)
i no dey let am hustle, struggle, my money no need advice
[chorus]
i’m too spoilt (ewo)
i just need my nails done (alele, alele)
primary 2 boys and girls, dem wan see my [?]
they don’t know that she’s so gone
my shima shopping be like she dey ship drugs (alele)
griselda, blacko, pablo, chapo all of una money no fit shake us
e no fit feed dog

[verse 2]
the way i dey roll right now, like say i was born with a golden spoon
my parole is giving big boy, dem go think say me born tycoon
[?] i go buy two~two
ask tobi na the lifestyle [?]
we no want any of their fake title, comot for here i go bite you too
[?]

[refrain]
wetin remain for my na to spoil person daughter
(black sheep forever, black sheep for life)
(izgaaju ’til we kpeme, antiworld gangsters)
(ge records, you get me? odumodublvck)
she no fit do bad
she know say kala own na dollar, dollar, dollar
mutilate naira (spend)
’cause i don hammer
[outro]
burst my head
promise and fail, i no dey
cast and bind
permit her shine
kabush~kabash
i don hammer


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...