
lirik lagu odumodublvck - legolas
lyrics from the teaser
listen to the 3 minutes, 55 seconds extended teaser
www.instagram.com/p/dfxnwdmiaaf/
[intro]
bare times, bare times (bare times)
bare times, bare times (yeeee)
[pre~chorus]
bare times wey i pay bride price
all the women wey i follow
dem been do me one kind
i no blame them, i been dey poor
sapa don’t care, e dey wound us
but now… (amen o)
[chorus]
i dey fire like i’m legolas, legolas, legolas
(see dem o)
the kind of my hood, i’m the princ~p~l, princ~p~l, princ~p~l
(i dey give dem hope)
ayyy, my pain is all over now, over now
i make i mummy proud (i dey give am hope)
because i dey fire like legolas, legolas, legolas
(dem put head)
(ayyy~ayyy~ay legolas, legolas, dem pretend)
[verse 1]
full time daddy in my house (amen, yes)
big time hubby to my mum (love)
i don turn her spouse (crown)
since my papa die, na me dey pattern up
i had to loosen up
kala please, will you save? (maybe)
get your money stuffed
put away some dollars
let’s protect your son
i know your guys are much
use your head they thought
i sure say na the same thing dem yarn jesus
if i listen, will i have my own galacticos?
fatboy, sh~gba, reeplay, ag, gusty, see team
abj show me shege
but when in cameroon, my babies call me big olembe
i came up very quickly
in ghana, i’m their new sarkodie
charlie, i’m clear
according to your girl
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nane - diss fără titlu
- lirik lagu the libertines - death on the stairs (re-recorded version)
- lirik lagu benjamin clementine - toxicaliphobia
- lirik lagu mayot - zerkalo
- lirik lagu achtwntytwo - wav
- lirik lagu upclosechris - lame
- lirik lagu awakeness - unanswered
- lirik lagu mirr417 - h1gh 5ive
- lirik lagu leil & bnxn - in the middle
- lirik lagu ada rook - party time sexy disorder