
lirik lagu odumodublvck - barrister tofo
[intro: odumodublvck]
(decs motherf~f~f)
sisi nene, ayy
kala, ayy
[chorus: odumodublvck]
sisi nene, i dey for you
if you dey for me, i go buy you machine
as i dey like this, pay me my fee
barrister tofo, 100 degrees
sisi nene (nene), i dey for you (for you)
if you dey for me (for me), i go buy you machine (as i dey like this oh)
as i dey like this, pay me my fee (your highlights)
or i go call barrister tofo, 100 degrees (as i dey like this oh)
[refrain: odumodublvck]
carry me go there (oh~oh), carry me come near (oh~oh~oh)
put am for the pend (kpoof~kpoof, oh~oh), fill up her conscience (oh~oh)
i dey for round two (oh~oh), she carry tattoo (ahh)
she’s a bad b~tch, i dey for round (ah), she carry tattoo (uhn)
f~ck up the bathroom
[verse 1: fatboy e & odumodublvck]
all the way from itaku, i lap for their alma
big zoot, give them the lamba
dem be no~, mona~mona, no dey close the chapter
the feature dey ground, kala, she sabi scatter
see, see me, toddler
you fat like k~ma guy, only you for gala
her catamist, say my papa no carry you go tantalizer, you para
why~why~why i no go para?
big zoot, no dey run from indiala
bring the gala, make e, make e don sure, i no give all of una, bambiala
man, who believe oh
i swear, i so low
richest kala oh, shallow the koko, be like na zuko
my baby, o purr
[refrain: odumodublvck]
carry me go there (oh~oh), carry me come near (ahh, oh~oh~oh)
put am for the pend (kpoof~kpoof, oh~oh, kala), fill up her conscience (grrt, oh~oh)
i dey for round two (oh~oh), she carry tattoo (ahh, oh~oh~oh)
she’s a bad b~tch, i dey for round two (ah), she carry tattoo (uhn)
f~ck up the bathroom
[verse 2: falz]
baby, make we no scatter (scatter)
na true talk, no lamba (lamba)
i no be wan blow am oh, dem bring am come my gate, gokada (see na)
me plus you is the only one formula (ehn)
all of the rest is a logical (yes now)
tell mr. adewale say me no get no time for “sorry sir” (sorry sir)
you go pay me my money back (yes)
where my check? (ah~yè), i tell him “to bọ sitá” (now)
vanessa wan know (yè)~if i don chop night food, she get big supper for me
if i ready, she go call ireti, please i no get a eli
kilonṣe mi? (faragon), ṣhèè mo jáyá ni? (ah)
ṣèbi bad guy l’ọmán pè mi
[chorus: odumodublvck]
sisi nene (nene), i dey for you (for you)
if you dey for me (for me), i go buy you machine (as i dey like this oh)
as i dey like this, pay me my fee (your highlights)
or i go call barrister tofo, 100 degrees (as i dey like this oh)
[refrain: odumodublvck]
carry me go there (oh~oh), carry me come near (ah, oh~oh~oh)
put am for the pend (oh~oh), fill up her conscience (oh~oh)
i dey for round two (round two), she carry tattoo (ahh, kala)
she’s a bad b~tch, i dey for round two (yeah), she carry tattoo (ahh)
f~ck up the bathroom
[outro: odumodublvck]
f~ck up the bathroom, f~ck up the bathroom
f~ck up the bathroom, yii
(decs motherf~f~f)
decs
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu antontell - playboy
- lirik lagu yiannis kotsiras - o πικραμένος
- lirik lagu 40unce - this is before...
- lirik lagu the tommy lasorda experience - all you do is bitch
- lirik lagu anne karin - ein schiff fährt nach saloniki
- lirik lagu dietrich & 42 - ballon d'or
- lirik lagu averis - venomous
- lirik lagu qimp - ayni gun (xoxoxoxo)
- lirik lagu faustb2k - wild west
- lirik lagu daughtry - the day i die