
lirik lagu odumodublvck - 2:02pm in london (freestyle)
[intro]
okay, just carry it front, carry it front, eh
i dey tell you 2 p.m. in london based on say i just land
hahaha, it’s crazy
make i smoke that side
[?] abeg make i—
(hm~hm)
yeah
black sheep forever, black sheep for life
izgaaju ’til we kpeme, antiworld gangsters
ge records, you get me? odumodublvck
yeah, yeah
[verse 1]
when it boils down to wits, i’m the man
odumodu pull up with him babe and the gang
vip choke no be the plan
na so we dey waka normally on demand
whether na [?], odumo [?] them dey chop like minimie (them dey chop my)
i just dey get many mini me’s [?] for my raps i dey speak [?]
whether na [?] odumo [?] them dey chop am like minimie (ah)
i just dey get many mini me’s [?]
[verse 2]
i go soon dey move like elumelu (don)
f~ck up the game zulezu, i’m unstoppable
the banana peels were for me, so dem go say i slip
as i say them slumber
make dem check am, me i been dey moon walk on the p
odumo, this your confidence na heavy scare
these n~ggas are my sons, i have to treat them well with [?], negligence even when i started [?]
under the table that is where they dwell
nothing go comot from their wishing well
i turn the music industry into [?]
i stood on higher ground e dey show for the chart [?]
na why i train my snipper
i’m very bad, my surveillance, oh~ra~ta~ta
k!ll every rat wey i [?]
everything na para but nothing concern us with barrack obama
i go revolve am
mohammed gaddafi, this na liberia, this no be libya
me i go win, me i go see ahead of their sin
i carry gun, but them carry rubberin
if you like gym, odumo go pull up with him p (yes)
burst your muscle, burst your bubble
if you try carry koti come, i go burst their hustle
i no dey play on their level
i saw him pick a knife, i fall out ak~47
dining with the devil, now the matter don black, dem need odumodu
i’m the pot, i’m the kettle
roley on my [?]
ask my b~tch (ah), valentine was soft, we did it on a pebble beach
ọmọ, she came up with a silly wish
‘odu can you f~ck me ’til eternity?’
based on the man wey i be
i go carry am go purgatory, carry am go italy, carry am go sicily
since we only want to be silly
carry am go vatican, pray for my past
complete the task, i no carry mask, i tell father say na me run the bomb blast, not ikeja thunder
[?] and bonkers, strike wey don conquer
she named her p~ssy after me, told me, “touch me easy easy”
early morning, morning [go/goal?] , breakfast in my sister’s kitchen
[?] was easy but not [chiny?]
that’s my nephew and my niece
i do them like i do this wrapper, sag them wrapper, put them on my back
afrobeat nko? put them on their toes
seun kuti know, tiwa sef follow
davido too much, na my real bro
backup back with melodies, from airport to luggages
[?] before (chai), [?] feel am heavily
kalacious na heavy from the hammer wey i palm, them go think say na thor get am
when that man dey complain for nepa, harmattan go seize their agenda
ọmọ put them inside body bag
march on them
timberland for bonny camp
loungeing forth to cms, [?] to fss [?]
enter london [?]
they know i am f~cking them (i am f~cking them)
[outro]
when it comes to wits i’m the man
odumodu pull up with him babe and the gang
if you dey hold money, go pay
pay me out 22nd
big mic stormzy, ibile, the machine is coming, kala, zanku
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jessica simpson - reckoning
- lirik lagu killjae - babymex
- lirik lagu pra(killa'gramm) - не перегорел (not burned out)
- lirik lagu coupe cujo - authentic
- lirik lagu blazie & levi - no vision
- lirik lagu king dugi - wretched egg
- lirik lagu mazziomerta - pain to profit
- lirik lagu pinkblxxd - sneakers o' toole (snippet)
- lirik lagu zorge - голоса (voices)
- lirik lagu paul kelly - northern rivers