lirik lagu odibay - wire
ki~ni~hun
o~di~bay
yeah
ah~ah
[chorus]
mehn i need wire to connect to oh lord
wey go shock a man with bentley
pon me highway for the success and greatness
badman me no ride it gently
making money move on real like jackie~chan man never fake it like jet~li
steady on me hustle 24/7 no sleep you know me routine deadly
[verse 1]
fighter nimi mo gbe ilefo anthony joshua
knockout any poverty to ba fe gboju wa
man’s on the street man’s on the block
ki ilekun ola wa shi everyday ni a n knock
no be by how far o omo na how well
but you still need alpha oloun koma wale
o n se bi baba laba awon kan lo ba n be
oba ti e lodo elomi na baale
na why me i dey do my thing
roll the weed add a little sprite to my line
no go pour sand sand for my garri
bi moshe n move loju won o dabi magic
[bridge]
moni flow igbalode o
kigba mi de o
ki jeun so ke o
everything ma wa okay o
mo n kigbe soke o
issokay o
[chorus]
mehn i need wire to connect to oh lord
wey go shock a man with bentley
pon me highway for the success and greatness
badman me no ride it gently
making money move on real like jackie~chan man, never fake it like jet~li
steady on me hustle 24/7 no sleep you know me routine deadly
[verse 2]
seni bills konga bai all is well
so i dey dig for the money like ko tan nibe
mon gbona and atunbotan is h~ll
toba feel pe nkan ti mo nse easy oya bosibe
i for like make we change body
make you know why e be say na bra dey cage b00by
make you know why olosho open leg for d
shey you go fit accept wetin i forbid
ko lounka nkan timo ti farada
igba towo ma appear atigba toma parada
igba ti otta~wa lai losi canada
but i still dey for the top moti gun akaba
[bridge]
moni flow igbalode o
ki gba mi de o
ki jeun so ke o
everything ma wa okay o
mon kigbe soke o
issokay o
[chorus]
mehn i need wire to connect to oh lord
wey go shock a man with bentley
pon me highway to the success and greatness
badman me no ride it gently
ma reign
le~le~le~le ~le~le
foooonka
ki~ni~hun
o~di~bay
che
le~le~le~le~le~le
shoutout to everybody listening
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dr swag - zerujemy 07
- lirik lagu maaya sakamoto - トライアングラー (triangular)
- lirik lagu kloudeath - spüre nichts
- lirik lagu sunday cruise - dance dance revolution, pt. 5
- lirik lagu gaea labelle - young goddess
- lirik lagu 2020roma - talking$hit freestyle
- lirik lagu memoirs - sore loser
- lirik lagu izenzêê - alfazema e aguarrás
- lirik lagu chris bandi - they make whiskey
- lirik lagu ike reilly - christmas star