lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu obi xtra - i need help

Loading...

[intro: obi xtra & chenemi)
eh na~na~na~na (major dan the major producer)
na~na~na~na~eh, na~na na~na eh
na~na, na~na
na~na~na~na~na eh

[verse 1: obi xtra]
they didn’t believe in me
but i’m so glad that i believe in me
cus when the paper come
na who follow me starve
go chop with me
n0body be wowo pikin
money go make u fine
i tell dem all the time
don’t give up, don’t give up
yea

[chorus]
oh ma lord eh
oh ma lord eh
i need help o
e don hard o
if i no get credit
na u i dey call (if i no get credit na u i dey call o)
dollar dey rise
naira dey fall
people dey rise
people dey fall
no condition permanent
i tell dem before, yea
oh ma lord eh
oh ma lord eh (oh ma lord eh)
i need help o
e don hard o
if i no get credit
na u i dey call
dollar dey rise
naira dey fall
people dey rise
people dey fall
no condition permanent
i tell dem before, aye
[verse 2: chenemi]
heeeeeee aye yeh
if i no get credit na u i go call o
if i no get credit na u i go call o

[bridge: chenemi]
oh my god eh
oh my lord eh
i need help eh
e don hard o
oh my lord eh
oh my lord eh
i need help o ooh
e don hard o

[chorus]
yea, oh ma lord eh
oh ma lord eh
i need help o
e don hard o
if i no get credit (if i no get credit na u i dey call o)
na u i dey call
dollar dey rise
naira dey fall
people dey rise
people dey fall
no condition permanent
i tell dem before, yea


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...