lirik lagu obi xtra - baby yo
[intro]
(skool on the beat)
(winner the highest producer)
baby
baby yo
oh baby (iyo)
baby (iyo)
ah ya ga yaga ye (obi xtra)
[verse1]
this one no be juliet and romeo
na nala and simba
i say make i carry u go to moon girl
isi mba (eh)
and i meet you for tinder (hey)
now i dey love u for summer (hey)
even if na spring or fall my baby
i promise to love you for winter
[pre~chorus]
is this love? (is this love)
is this love? (yeah)
is this love?
wey dey knock for my door
e dey beg make e enter eh
is this love? (is this love )
is this love? (yea)
is this love?
i don’t know but i know that this feeling is tеnder eh
[chorus]
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo , yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (еh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
baby yo (baby yo)
oh ma baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
[verse2]
she dey do shakara for dem
she dey do shakara dem oh noh
she say na me wey get her
she say na me be the one wey go take am
she dey do shakara for dem
she dey do shakara for dem oh noh
but she’s willing to give me
so i’m asking
baby tell me
[pre~chorus]
is this love? (is this love)
is this love? (yeah)
is this love?
wey dey knock for my door
e dey beg make e enter eh
is this love? (is this love)
is this love? (yea)
is this love?
i don’t know but i know that this feeling is tender eh
[chorus]
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
baby yo (baby yo)
oh ma baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (baby yo!)
baby yo (baby yo)
oh baby yo (eh)
baby yo, yo, yo (ah ya ga yaga ye ye)
[outro]
baby
baby yo
oh baby (iyo)
baby (iyo)
ah ya ga yaga ye ye
baby, baby yo (is this love, is this love)
oh baby iyo (is this love yeah)
baby iyo (is this love)
wey dey knock for my door
e dey beg make e enter eh (ah ya ga yaga ye ye)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu benny cristo - omaga
- lirik lagu dtune_pl & paweł eskobar - 10-31
- lirik lagu beauxleaux - 73 apes
- lirik lagu basic bitches - come on brenda, it's the 90s for chrissakes
- lirik lagu laura wilde - stell dir vor (xtended mix)
- lirik lagu izzi new fire - sons of suicide
- lirik lagu kiki.d - emi (end mass incarceration) (
- lirik lagu donald & cici - uzobuya
- lirik lagu nova6k - to his own
- lirik lagu as artifacts - dead and gone