![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu o smart - jam bodi
song lyrics
feel d vibes!!
intro: osmarto rah ge dem a runna (is white eagle entertainment) ye-ye ye-ye
sa puyaka dem
see baibe girl dem
call all my girl dem yee(hey)
wey all my girl dem yee
(is mob-ss on d beat)
see me tell dem say yah
chorus: say call all dem girlie make we jam bodi
response: step ina mi place me qwan chant you what agwan.eee..
en one for you en one for me noughfa girls ina yard(puyaka dem) (bumba)
say call all dem mi girlie make jam bodi
girlie come roll up lika rizla (pkom)
en one for you en one for me,(a-girlie ya alright( me-me tell dem say yah.x2
verse 1: girlie satisfy me-me ah satisfy you
no matter what me-a no go lie you
dance to de blues me-a no be manu
and if you ever leave me
me-a must dey find you….
(rhythm mana rhythm ye-ye)x2 girlie make you dance to de rhythmma a
dance to de rhythmma yei
chorus: say call all dem girlie make we jam bodi
response: step ina mi place me qwan chant you what agwan.eee..
en one for you en one for me noughfa girls ina me yard(puyaka dem)bumbah
say call all dem mi girlie make we jam bodi
girlie come roll up lika rizla (pkom)
en one for you en one for me,(a-girlie ya alright( me-me tell dem say yah.x2
verse:2 girlie your no strange attached
p-ss me your love nwa
just bend your back yee
me love de way you girlie
shaking it yee
your shapei like æ coca-cola bottle yeai
wantala mila now
girlie wantala mila yeei
girlie make you p-ss me na de mula now-girlie p-ss mi na de mula. (puyaka dem)
chorus: say call all dem girlie make we jam bodi
response: step ina mi place me qwan chant you what agwan.eee..
en one for you en one for me,noughfa girls ina yard(puyaka dem)bumbah
say call all dem mi girlie make jam bodi
girlie come roll up lika rizla (pkom)
en one for you en one for me,(a-girlie ya alright( me-me tell dem say yah.x2
outro:
(rhythm mana rhythm ye-ye)x2
girlie your no strange attached
p-ss me your love nwa
just bend your back yee
girlie make you p-ss me de mula now-girlie p-ss mi de mula. (puyaka dem)
chorus:∆ say call all dem mi girlie make we jam bodi
response: step ina mi place me qwan chant you what agwan.eee..
en one for you en one for me, noughfa girls ina mi yard(puyaka dem)bumbah
say call all dem mi girlie make jam bodi
girlie come roll up lika rizla (pkom)
en one for you en one for me,(a-girlie ya alright( me-me tell dem say yah.x2
fading
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tracy lawrence - butterfly
- lirik lagu dan j (uk) - serendipity
- lirik lagu bcedar - enough
- lirik lagu the ventures - (baby) hully gully
- lirik lagu patent pending - red martians redux
- lirik lagu lugatti & 9ine - break
- lirik lagu ill martian - tactics
- lirik lagu julie london - can't get used to losing you
- lirik lagu richard gotainer - le mambo du décalco
- lirik lagu gun (band) - higher ground