
lirik lagu nvmero - don't play
dey call me nvmero
dey call me nvmero
murderrr them
oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri
oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri
don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game
don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game
why you no tell me
why you come dey play me
criticize me, disappoint me
all your friеnds don dey boo me
but dem no know say
i bе bad guy
take your bag through the window
ojikokoro no match oshapropro
and oshapropro no fit dey with ojikokoro
wetin i do to you wey make you go dey kpologo
kpologo
oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri
oh baby o fe pami
hennessy full my party
the way you move your body
kini ye gan beri
don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game
don’t play, don’t play
cuz if you play you go learn the hard way
that game, that game
cuz if you game you go know say i game
ma fi mi sére
jekin fowo ba è sére
(jekin fowo ba è sére)
maa fi mi sére
jekin fowo ba é sére
(jekin fowo ba è sére)
mo ready lati fowo ba è sére
sére ére
don’t play don’t play
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kha - the stårt
- lirik lagu go!luvv - vlone
- lirik lagu saquam - know better
- lirik lagu nabeel haq - eternal awakening
- lirik lagu thom donovan - the polemicist
- lirik lagu manuel medrano - perfecto
- lirik lagu one house - victory
- lirik lagu lodoze - now
- lirik lagu lukah - scars
- lirik lagu peach prc - touchy subject (acoustic)