lirik lagu nú baby - masta jam
over sabi dey k!ll person
i no dey lie
i hope you dey learn lesson
so bobo shine your eye
mo jaiye till 6:30
because i know my time
i hope you go learn lesson
over sabi dey k!ll person
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
won se’danwo
mo tin na’wo
won se loading
what i don’t do
no be zobo
thought i told you
wan ja lingo, ni toronto
ni taraba, wan ja wire
masta masta, give dem lamba
ask about me, askamanya
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
wololo wololo wololo…
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bogdan beyn - never see u
- lirik lagu yungcxke - m5 skyline
- lirik lagu ski aggu & makko - immer
- lirik lagu ury summers - melissa
- lirik lagu girly girl productions - anti crush
- lirik lagu fer ag - bayoneta
- lirik lagu sydney worthley - both ways
- lirik lagu daboii - blindfold
- lirik lagu anonymous ember & rmw - #3daysofwork = ferrari
- lirik lagu cs - heavyweight