lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu not i but shammah - kpokili

Loading...

ehe..
ehe..
ehe..
ehe..
aiii!
ehe..
ehe..
ehe..

[bridge]
take it down
no forming, take it down
for this party, take it down
it’s your (aii!) body, take it down

[verse 1]
whether you thick or you lepa, rich or nta nta
wetin you get, no be only you get am
(you no holo!) no dey shame for your matter
if you don’t like how you’re doing, make you change am
work o!
to make money no be luck o!
man must cough even if e get sore throat
if a wrestler wan win, he must learn to do the chokehold (chokehold)

[hook]
kpokili, kpokili, kpokili
hapu ihe e dere ede, banye moto
kpokili, kpokili, kpokili
onye obula g’agbacha, e ka no n’ogodo
kpokili, kpokili, kpokili
ajuzinam asisa nu (kpokili!)
e ka n’ele m anya (kpokili)

anyi n’eji nka a chu onyi (kpokili)

[verse 2]
drop that (aii!) if you’re conscious
aids no dey show for face but e dey blood
if you catch am ~eh!? e no dey comot
so you’re either on drugs or thanking god
none of your body is cancerous
you think say na beans dey make person tall?
you slept, defied death and woke up
see! you’re either on drugs or dancing

[bridge]
take it down!
your body
take it down!
party something
take it down!
ugbu aka gi
take it ~
even if you kilikili

[hook]
kpokili, kpokili, kpokili
hapu ihe e dere ede, banye moto
kpokili, kpokili, kpokili
onye obula g’agbacha, e ka no n’ogodo
kpokili, kpokili, kpokili
ajuzinam asisa nu (kpokili!)
e ka n’ele m anya (kpokili)

anyi n’eji nka a chu onyi (kpokili)

{bridge again}
take it down!
your body
take it down!
ugbu aka gi
take it down!
no forming
take it ~ down ~

take it down!
kpokili
take it down!
if you no sabi dance?
no talk. go one side (work o!)

[verse 2]
before person go slap you for your right
you chop slap, no talk, go house
the only question dem ask you na why you squeeze mouth
you can’t speak out (work o!)

debit alert no dey stop dance
na if you no get, you go dey think am
money you spent since friday
you still dey regret am two years later
(kpokili!)
you can’t!
wetin you wan do na to fight
work o! you can’t! you wan borrow no wan pay back (stop am!)
wash your armpit with soap and water
and let others follow you kpokili
[hook]
kpokili, kpokili, kpokili
hapu ihe e dere ede, banye moto
kpokili, kpokili, kpokili
onye obula g’agbacha, e ka no n’ogodo
kpokili, kpokili, kpokili
ajuzinam asisa nu (kpokili!)

e ka n’ele m anya (kpokili)

anyi n’eji nka a chu onyi (kpokili)

[outro]

ehe…
ehe…
ehe…
eh!
ehe…
if you no sabi dance
no talk, go one side

not i but shammah

(igbo proverb)
ewu wuru n’ogba ji
o bughi aguru gburu ya

(translation)
a goat that died in a yam barn did not die from hunger


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...