
lirik lagu nocktheproducer & vincy - yeye love
[intro]
uhh uhh
uhh uhh
[verse 1]
no dey use my feelings dey play o
oh my bèbè
make i take you ,we fly to southe
oh my lade, parle français
non bébé, elle m’appelle
my bebe come right here
cos me i go nowhere oh
[pre~chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
somеtimes you act like you care
my bébé, ralеntis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force
[verse 2]
anything i fit to do for my bae omahlicha
she give me love wey shak my brain
girl i fit sell my liver
give me peace of mind
na love i seek and find
as dey say love is blind
i no wan loose my mind oh
[pre~chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
sometimes you act like you care
my bébé, ralentis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force ohh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hansika pareek & aditya bisht - keh do na
- lirik lagu chapel - 24 hours
- lirik lagu junoes - bloodbath皆殺し
- lirik lagu eve - who's that girl? (nonstop mix)
- lirik lagu jade nicole - tomorrow
- lirik lagu gunna - again
- lirik lagu princess sienna - confession ttp
- lirik lagu martín y sus guerras - casi sin ver
- lirik lagu pacadi - empire
- lirik lagu kingdom heirs - already free