
lirik lagu nocktheproducer & vincy - chances
[intro]
yea eh yeah yeah yeah
ohh oh na na na
yea eh yea eh yeah
[verse 1]
oh baby
tell me, do you love me
shebi na the love you need or something
baby na the money
to be honest i just need your company
we’ll be kissing and touching
baby tell me let me know what’s supping yeah
let me know what’s supping yeah yeah
[bridge]
shey you go benefit if i love you
shey you go stand by me if i want you
all these things wey i gеt no go do
so i try to dey work i dey hustle
so wе fit flex for the weekend
we go shayo and spend every evening
hanging with your friends we’ll be cooling and chilling
we’ll be cooling and chilling
[hook]
shogo logo bango o shey
tell me wey the money, wey the wrapper dey
cause na where money dey so na where i go dey
omo me i no get time here to dey play
i was done with the love
i been dey my dey
till you carry yourself and come my way
why you do this kind thing
got me taking risks, taking tough chances
[chorus]
iboro iboro
no leave me comot
me comot
if or not
i go do am i go take tough chances
tough chances
iboro iboro
no leave me comot
leave me comot
if or not
i go do am i go take tough chances
[verse 2]
your love is like a bullet
when you hit me, like a gun shot
anything you want
i go give like it’s back shot
girly you know my thing long
like a long shot
girly don’t waste no time
when you want some
do you want some
if you want some
let me take you hostage
pay me my ransome
girl shake that booty let it bounce off
mi fine boy
and you know say fine mi ah handsome
[bridge 2]
say you wanna waste no time
girly don’t waste no time
love the way you burst my mind
lately i’ve been on my grind
i’m tryna treat you right
girl you know that is just my time
i just wanna give you love for the night
and girl you blow my mind
ohh ohh oh
[hook]
shogo logo bango o shey
tell me wey the money, wey the wrapper dey
cause na where money dey so na where i go dey
omo me i no get time here to dey play
i was done with the love
i been dey my dey
till you carry yourself and come my way
why you do this kind thing
got me taking risks, taking tough chances
[chorus]
iboro iboro
no leave me comot
(don’t) leave me comot
(see ehh) if or not
i go do am i go take tough chancaes
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu thermality - brainstorm
- lirik lagu brittany moore - give a girl
- lirik lagu osei - keep a distance
- lirik lagu l'rain - green
- lirik lagu alecs dyno - little something blue
- lirik lagu da peril boyz - rest in peace
- lirik lagu savings - cry with you
- lirik lagu skatune network - cloud 9
- lirik lagu schwizzle - you're no pro
- lirik lagu jhonny mike - belen