lirik lagu nickcrown - toyin tomato
ah…. eh… ah…. eh
ah….. eh…. ah… eh
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin toyen beautiful sisi
baby toyen, my sexy mulato
smile for me, maroju koko
dance with me, maro telegan
in the club tonight jeka jo, jeka yo toyin toyen
ife wa gbona bi soldering iron toyin toyen
this kind love, na sweet love
pemi loruko, ko fa mi ni irugbon
baby
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
baby toyen, afuruginnaya
if i offend you, biko bia my baby
no push me away, my sugar sugar
dem dey wait to laugh we, my sweetie banana
no carry body for me, na you i need
i be your pikin, oya yem your love
ah…. ah…. ah….
yem your love oh…. oh….oh…
afuruginnaya, baby
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
aponbepore, toyin tomato
toyin tomato, toyin tomato
she fine p-ss mammy water, toyin tomato
toma toma toma toma
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu josip on deck - 잊지마 (it g ma)(ogmix)
- lirik lagu tula - ph city boy
- lirik lagu tvli - блинги и подруги (blingi i podrugi)
- lirik lagu flipside moton - bitch boy (steph curry diss)
- lirik lagu would cha3b - kount wo welite
- lirik lagu lord - save you
- lirik lagu curumin - paçoca
- lirik lagu sleaford mods - tarantula deadly cargo
- lirik lagu rap contenders - hermano salvatore vs freddy gruesum
- lirik lagu [ my'kia williams] - bout that time